
My Heart Cry by Solomon Oracle Lyrics
This is my heart cry to you lord
Help me make I no cut the corner (2x)
Jehovah answer my prayer oh
Help me Make I no cut the corner
Oluwa answer my prayer oh
Help me make I no cut the corner
I say answer my prayer oh
Make I no cut the corner
Oluwa answer my prayer oh
Make I no cut the corner
Jehovah answer my prayer oh
Make I no cut the corner (2x)
Verse 1:
Na beg I Dey God
Na beg I Dey beg God
Oluwa help me
Make I no cut the corner
Cut the corner
I don Dey pray every day and night
I don Dey request every day and night
I am sure, you can hear me
My father, my father
Make you cut that soap for me
The same soap wey you cut for David
Wey make you call am a man “after my heart”
Oluwa cut that soap for me
The same soap wey you cut for Solomon
Wey make you ask am sey “na Wetin you want?”
Papa if you ask me this kind question
I go Dey name them one by one oh
Because my own matter I tell you sey e yapa!
Number one, I go tell you sey I need house
Because my landlord don Dey loose guard
I tell you sey I need car
Because the oppression e don too much oh
Answer my prayer oh
Make I no cut corner, cut corner
My father answer my prayer oh
Make I no cut corner!
Chorus:
This is my heart cry to you lord
Help me make I no cut the corner (2x)
Jehovah answer my prayer oh
Help me Make I no cut the corner
Oluwa answer my prayer oh
Help me make I no cut the corner
I say answer my prayer oh
Make I no cut the corner
Oluwa answer my prayer oh
Make I no cut the corner
Jehovah answer my prayer oh
Make I no cut the corner (2x)
Verse 2:
For this world wey we Dey
If you no get money you don cast
You, Dey, see us from above
Help us make we no fall
Make we no fall
We depend on you
Na you be the Koko
Na you be the Koko
Mama Dey pray every day and night
Oluwa make you bless my children
As dem Dey go,dem Dey come
Make you bless dem (2x)
We don promise mama sey
We go make her proud
We go make her proud
As e dey be now
Mama don tire with that assurance
Ayayaya
If you bless us dema know we serve a living God
Make you bless us
Oluwa Make this life begin Dey sweet us
Because we know sey silver and gold belongs to you
Almighty father
Put your hand of blessing on us and bless your children
We don Dey cry
We don Dey struggle
We Dey in pains every day
Make you
Sign am lord
Sign am lord
Sign am lord on our matter
I say answer my prayer oh
Make I no cut the corner
Oluwa answer my prayer oh
Make I no cut the corner
Jehovah answer my prayer oh
Make I no cut the corner (2x)
I sey answer my prayer oh oh
Make I no cut the corner