Home Articles I Sabi Praise by Oge Radiant Lyrics

I Sabi Praise by Oge Radiant Lyrics

0

I Sabi Praise by Oge Radiant Lyrics

Many people for this life
Dem no sabi praise baba God
I Sabi praise
I go dey praise baba God

Many people for this life
No sabi praise
I Sabi praise
I go dey praise baba God

Many people for this life
No sabi praise baba o
I Sabi praise
I go dey praise baba God

Many people for this life
No sabi praise baba
I Sabi praise
I go dey praise baba God

Baba God
I dey hail o
Titi lailai You
no dey fail o

When I call You, You dey answer
Wetin You dey do dey make me wander
When some people see me dey praise
Dem dey talk say me dey crase

Na because dem no sabi praise
Many people for this life
Dem no sabi praise baba o
I Sabi praise

I go dey praise baba God
Many people for this life
Dem no sabi praise
I Sabi praise

I go dey praise baba God o
Many people for this life
No sabi praise baba o
I sabi praise

I go dey praise baba God
Me I sabi praise,
I sabi praise
No sabi praise baba

I Sabi praise
I go dey praise baba God o
For wetin You dey do me Papa
I go dey praise You wela

Na You dey do me beta
I go dey praise You forever and ever
Ancient of days
You too much o

In all Your ways
Papa You too good o
You fill my mouth with laughter
My enemies dem scatter

Come join me sing
No just dey look
Make you follow me
praise baba God o

Many people for this life
Dem no sabi praise baba God
I Sabi praise
I go dey praise baba God

Many people for this life
Dem no sabi praise
I Sabi praise
I go dey praise baba God o

Many people for this life
No sabi praise baba o
I sabi praise
I go dey praise baba God

Me I sabi praise, I sabi praise
No sabi praise baba
I Sabi praise
I go dey praise baba God

Many people for this life
Dem no sabi praise baba God
I Sabi praise
I go dey praise baba God

Many people for this life
Dem no sabi praise
I Sabi praise
I go dey praise baba God o

Many people for this life
No sabi praise baba o
I sabi praise
I go dey praise baba God

Me I sabi praise, I sabi praise
No sabi praise baba
I Sabi praise
I go dey praise baba God

God dey do
beta for me
Him love dey
shack me

I go hail am o
I go hail
I go hail baba God o
I go hail…